# Injective Docs

Welcome to di official documentation wey dem don translate for Pidgin English, learn di basics of wetin Injective be, sabi how e dey work, and start to build di most powerful financial dApps.

## **Getting Started**

#### Read everything wey dey about Injective Chain, or just jump inside di code with di guides.

Dev Tools

Arrange your tools well well, e go helep you build for top of Injective.

Dev Guides

Sabi as e dey happen, guides for CosmWasm, and Exchange.

Injective Native Modules

Injective na layer-one blockchain wey dey open, and fit work with others.

## Jinja for inside Injective Chain

#### Sabi wella how Injective Chain dey work and explore di main ideas wey dey inside am.

Wetin be Injective?

Injective na one open, fit work with others, layer-one blockchain wey fit we use build strong DeFi Applications.

Injective Hub

Di platform and gateway wey go allow you dey interact directly with Injective.

Matters for Injective

Talk about all di main things for Injective, wey include INJ coin, Gas, Fees, Wallets.

## Bossman, Make we Assist You

Follow Injective developers and di people wey dey build am talk.

Developers Chat

Follow our developers talk for discord.

https://discord.com/invite/injective

You don see any wahala?

Help us make we make this our page better.

https://t.co/SA0ElzUKs7

Injective Forum

Join our forum make you for oversabi.